YAYAYO-Awu: listen to and Download Yayayo latest song by Awu.
Lyrics
DJ Karl upon the beat)
Uuuh uuuh uuuh
Wowowowo yea yeah yeah
Awu sing song.
Awu sing song
La vie jolie, lโargent est chaud ร mort Oublie la biรจre maintenant je veux Ciroc For Kongossa, you no go lock your mop Tell Monica, tell Monica say I don di run e pala
The musician wey comot Cameroon That musician wey comot Cameroon
I sing the song and people saw my song Ma song go makeโam echo and side side
For Cote dโIvoire they do me Yayayo Nigeria People do me Yayayo Ma Ghana girls do me Yayayo Kampala Girls di do me Yayayo
Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh
I kill the beats when I control the surface Sol la so titi la so la fa sol I be manyaka boy for grow I suffer Because I no get man wey dey for up Ma vie va changer mon Dieu est en haut Je marche vers mon succรจs Ma vie va changer mon Dieu est en haut Je marche vers mon succรจs Ohh yeah
The musician wey comot Cameroon That musician wey comot Cameroon I sing the song and people saw my song Ma song go makeโam echo and side side
For Brazzaville they do me Yayayo Soweto girls they do me Yayayo For Mozambique they do me Yayayo Angola people do me Yayayo Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh
Everywhere I go they put their eyes on me If I ever do you wrong, accept apology yeah Everywhere I go they put their eyes on me If I ever do you wrong, accept apology yeah yeah
Bamenda people do me Yayayo Douala people do me Yayayo Yaundรฉ people they do me Yayayo
My UB girls do me Yayayo Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh Me and you, we like to make money When I get money, I like for chop money oh

Comment